Charly Boy Area Fada 1
Charly Boy Area Fada 1

@AreaFada1

1 tweets Jul 28, 2024
My dear Nigerian Youths,
Una know say all Die na Die, incase some of us still dey fear.
But we finish what we started.
The only way for the future of our kids and A New Nigeria that we deserve.
Let’s all come out and dance in the streets, because Na We Be Government.
Victory must be ours.
Dem never begin shake.
Dem go hear.
Nonsense.
Dia fathers.

Report this thread